Crayon and Yaba Buluku Boyz Lyrics
Read and learn the lyrics to "The One (Chop Life)" by Crayon, featuring Yaba Buluku Boyz, this song was produced by DJ Tarico.
PLAY & LISTEN TO: The One (Chop Life) by Crayon Ft Yaba Buluku Boyz
Crayon & Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life) Lyrics
Intro: Crayon
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway
Verse 1: Crayon
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here
Chorus: Crayon
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Refrain: Yaba Buluku Boyz
Chorus: Crayon
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Refrain: Yaba Buluku Boyz
Outro
Mavin
Read Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Crayon & Yaba Buluku Boyz - The One (Chop Life) Lyrics appeared first on NotjustOk.
via NotjustOk https://ift.tt/rVKLRsB
No comments:
Post a Comment